I tire for world people, true I tire. Orobo! As you fat reach you still dey chop? Small small oh The person wey you dey tell fit hate themselves pass wetin you know, close ya mouth. Lepa shandy! You dey watch weight?? Chop o make you no go disappear. You know whether she dey sick? …
The Thing About Leaving Home..
My people, The most honest thing I can tell you about myself right now is that I have missed writing for you more than you have ever missed reading from me. The thing about inspiration is that it can desert you for days, weeks, months even and then like a long lost friend, out of …